Small
blocking dem talk say na vex o
Small
date you be asking for sex o
Small
slap and dey talk say na fight
Small
swagger, dey talk say na cry
Small
kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now
Small
play you say baby it's over and this one say him loyal
And naso
small thing, dey become long thing
I'm
telling you something, you never see nothing
Naso
small thing dem dey strong oh
Small
thing dem dey long o
But it's
alright, it's alright, small girl big God o
Naso
small thing dem dey strong o
If dem
wan talk make them talk oh
But it's
alright, girl it's alright, small girl big God o
Small
ginger wan ni pe mu bee gan
Small
singer wey dey break e record
Small
question dem talk say you jealous, tell me who Precious
Small
fresh wey you fresh
Small doe
whe you get
Small
sense whe you set oh, see as dem dey vex out
And naso
small thing, dey become long thing
I'm
telling you something, you never see nothing
Naso
small thing dem dey strong oh
Small
thing dem dey long o
But it's
alright, it's alright, small girl big God o
Naso
small thing dem dey strong o
If dem
wan talk make them talk oh
But it's
alright, girl it's alright, small girl big God o