Lola geti work oh
Entrepreneur
international
But na soso sleep
Lola dey sleep
Chima no gree open
shop
E say na hangover
Na everyday oga
dey shayo
Dem say Simi why
you too dey complain
Tomorrow dey,
forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun
anybody laye
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh
selense)
Time na life oh
(Oh oh oh selense)
Time dey run oh
dey run oh
Use am well (Oh
selense)
Time is precious
(Oh oh selense)
Every second oh
(Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh
oh oh
Use am well oh
selense
My Sheri Sherifa
baby
O ni forever 21
Before she know o
o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin
wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so
procrastination o
Dem say Simi why
you too dey complain
Tomorrow dey,
forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun
anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh
selense)
Time na life oh
(Oh oh oh selense)
Time dey run oh
dey run oh
Use am well (Oh
selense)
Time is precious
(Oh oh selense)
Every second oh
(Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh
oh oh
Use am well oh
selense
Asiko laye o
K'o fe san jaye
(Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh
oh oh (Oh oh oh selense)
Make you telli
Sarafina
Johnny and
Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell
Philomina
Use am well (Oh
selense)