Wetin be love if you nor
dey ooo
(If you nor dey)
It's really not the same
Oh-ooh no I never thought
Thought that I could love
Anybody, the way that, I
love you
So completely
Oh my baby (my baby)
You are the funmilayo ooo
You give me joy o
And nobody know me more
Nobody knows me more than
you
Oh baby... kose lo miron
ooo
No one, no one completes
me more
No one completes me more
than you-ooou
[Hook]
(ohohooh...) If I no get
you
It's like the sun without
the light
It's like the moon
without the night
Cause I need you in my
life (ohohooh...)
If I no get you... it's
like faith without belief
Like a heart without a
beat
What's a heart without a
beat?
[Verse 2]
Wetin be love if you no
show ooo
(if you no show)
Like water wey no dey
flow
Oh-oh-ooh I never knew
say one day na you
Wey go be mine... forever
I want you so completely
Oh my baby ooo
Iwo lo kpami lerin ooo
You make me smile
Nobody loves you more
Nobody loves you more
than me my baby
(my baby) kose lo miron,
no one
And no one completes you
more
No one completes you more
than me-e
[Hook]
(ohohooh...) If I no get
you
It's like the sun without
the light
It's like the moon
without the night
Cause I need you in my
life (ohohooh...)
If I no get you... it's
like faith without belief
Like a heart without a
beat
What's a heart without a
beat?
[Bridge]
Shey na love, if no be
you
If no be you oooou
And you complete me
You complete me-eeeee
[Hook]
(ohohooh...) If I no get
you
It's like the sky without
the stars
O-ooh, cause I need you
in my life
(ohohooh...) If I no get
you
It's not love if we’re
apart
(ohohooh...) If I nor get
you-oou
Wetin I go do-oooou
Cause I need you in my
life
(ohohooh...) If I no get
you
It's like a heart without
a beat
Without you I no go fit
Cause what's a heart
without a beat?